About Me
-
Maimi, Florida, United States
-
28 / Female / Straight5' 7" · Average · Black hair · Hazel eyes · Doesn't smoke · Doesn't drink
-
Single
@pidginway
You dey do well pass how you dey reason am.
Sometimes, e go be like say you never achieve anything. You go dey scroll through your phone see as people dey win, dey travel, dey soft life and ball.
Wey go make you begin ask yourself, "Wetin I dey even do with my life?" You go forget say na only you sabi wetin you don survive and the number of battles you don fight quietly.
dginway.
But make I burst your brain. You dey do well pass how you think. You still dey show up, even when life rough. You still dey try, still dey care, still get dreams wey never die. No ever downplay your growth just because e no loud. Every small step na progress.
Clap for yourself, because you dey move, and better days dey front. Keep going, you be warrior wey no even realise say you dey win already.